Fireboy DML-King Released : Video and Lyrics: The singer Fireboy has offically released Fireboy DML-King Released : Video Video for his latest Hit Fireboy DML-King. It’s filled with stunning sites you won’t want to take your eyes off the video.
Fireboy DML – King description
Released: August 1, 2019

Format: mp3,
video Genre: Afro-Pop
Length: 2:45 min
Label: YBNL NATION
Producer: Echo
Director: TG Omori
MP3 DOWNLOAD HERE:
Fireboy DML-King’s lyrics
******”King Lyrics“******
Intro;
Fireboy here soo… nanana
Go go sholli pull up in the backside.. Go
Verse 1
Gbe mi s’ori bi gele
I’m a king ma fi mi sere
All the girls calling me bebe
See me, see gbege
(mogbe)
Fine boy wey con sabi sing again
Tell me wetin you need again
Omo forget, see gbagbe
Me i be complete package
Ohh ohh
Pre Chorus(Fireboy DML-King Released : Video and Lyrics);
Me i fit fight for your love
But i no fit beg for your love
I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
Me i fit fight for your love
But i no fit beg for your love
I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
Chorus;
Baby baby
Shey mi bi oba
Bi oba
I want you to treat me like a king
Baby
Baby shey mi bi oba
Bi oba
Verse 2
Wetin you need bebe
I get sauce get juice bebe
I get everything for you bebe
(as long as you dey)
Bad boy wey you no fit use play game
I be king ma fi mi sere
Girl you know, so ma lo farawe
Farawe eeeeh
Pre Chorus;
Me i fit fight for your love
But i no fit beg for your love
I no fit beg for your love, no
Me i fit fight for your love
But i no fit beg for your love
I no fit beg for your love
Chorus;
Baby baby
Shey mi bi oba
Bi oba
I want you to treat me like a king
Baby
Baby shey mi bi oba
Bi oba
Outro
Fine boy wey con sabi sing again
Tell me weytin u need again
So’fumi ki lo tu fe
Ki lo tu fe ki shey fu ee
Sholli pull up in the back
Fireboy dey here so
Sholli pull up in the back
Go ahn Go
Sholli pull up in the backside